We don enta di new year 2025 and many days dey inside di year wey go be public holidays or special days for Nigeria. Dis special days na di days wey goment fit no declare holidays but pipo go still ...
As we enta 2024, say bye bye to 2023, dis na some of di days inside di new year wey Nigerians go get public holiday, plus days wey di goment fit no declare as public holidays but wey pipo go still ...